Burna Boy
Acordes de cavaquinho Easy level Fácil
PUBLICIDAD
Fm7  Gm7 Cm7 
 Yeah 
Fm7 
 My nigga... die for nothing, ah 
Gm7       Cm7 
 My nigga... die for nothing, ah 
Fm7 
 Die for nothing, ah 
Gm7       Cm7 
 My nigga... die for nothing, ah 
Fm7 
 My nigga... die for nothing, ah 
Gm7 Bb D Cm7 
 My nigga... 
         Fm7 
Oluwaburna, eh-eh, Ye Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye Ye, Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 



Fm7                         Gm7 Cm7 
 This one na gbedu wey dey ja pata 
Fm7                        Gm7 Cm7 
 Me, I no get time, I dey da pada 
Fm7                              Gm7 Cm7 
 Dada cover my face, calling me Lagbaja 
Fm7                          Gm7 
 Biggie man, wey no dey wear agbada, ah ah 
N.C. 
Tell me, tell me: 



Fm7 
 My nigga, what's it gon' be? 
Gm7     Cm7 
 G-Wagon or di Bentley? 
Fm7 
 Di gyal dem riding with me 
Gm7      Cm7 
 I no fit, die for nothing 
Fm7 
 My nigga, what's it gon' be? 
Gm7     Cm7 
 G-Wagon or di Bentley? 
Fm7 
 Di gyal dem riding with me 
Gm7 Bb D Cm7 
 I no fit,  die for nothing 



Fm7 
 Ah, ah 
           Gm7              Cm7 
Make you know say anything wey you do, dem must 
       Fm7 
Commentate (I can't come and kill myself) 
        Gm7             Cm7 
So anything wey I dey do I dey try to dey do am 
    Fm7 
My way (I can't come and kill myself) 
         Gm7       Cm7 
Plenty plenty plenty suffer wey we 
 Fm7 
Face, just to make sure money 
 Gm7              Cm7 
Dey, but my people dem go say 



            Fm7 
I no want kpai, I no want die 
            Gm7        Cm7 
I no want kpeme, I want enjoy 
             Fm7 
I want chop life, I want buy motor 
              Gm7          Cm7 
I want build house, I still want turn up 
N.C. 
Tell me, tell me: 



Fm7 
 My nigga, what's it gon' be? 
Gm7     Cm7 
 G-Wagon or di Bentley? 
Fm7 
 Di gyal dem riding with me 
Gm7      Cm7 
 I no fit, die for nothing 
Fm7 
 My nigga, what's it gon' be? 
Gm7     Cm7 
 G-Wagon or di Bentley? 
Fm7 
 Di gyal dem riding with me 
Gm7 Bb D Cm7 
 I no fit 



                      Fm7 
Different things dem happenin', schemes and packagin' 
          Gm7            Cm7 
In a one night, four shows I'm jugglin' 
         Fm7 
Flow like di ocean, my boat I'm paddlin' 
               Gm7 
Shout out Shina Peller, that's my bro, my family 
         Fm7 
Frozen chains, when it comes to money 
              Gm7         Cm7 
I dey concentrate; make I tell you straight 
                Fm7 
You are not my mate 
                                       Gm7               Cm7 
If you be commissioner, I be head of state; but my people dem go say 



            Fm7 
I no want kpai, I no want die 
            Gm7        Cm7 
I no want kpeme, I want enjoy 
             Fm7 
I want chop life, I want buy motor 
              Gm7          Cm7 
I want build house, I still want turn up 
N.C. 
Tell me, tell me: 



Fm7 
 My nigga, what's it gon' be? 
Gm7     Cm7 
 G-Wagon or di Bentley? 
Fm7 
 Di gyal dem riding with me 
Gm7      Cm7 
 I no fit, die for nothing 
Fm7 
 My nigga, what's it gon' be? 
Gm7     Cm7 
 G-Wagon or di Bentley? 
Fm7 
 Di gyal dem riding with me 
Gm7 Bb D Cm7 
 I no fit,  die for nothing 


Outro 
Fm7 
Gm7 Cm7 
         Fm7 
Oluwaburna 
         Gm7      Cm7 
Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye Ye, Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye Ye, Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
 Ye, eh-eh, Ye Ye Ye 
Gm7      Cm7 
 Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye 
Fm7 
Gm7 Cm7 
Fm7 
Gm7 Cm7 
Fm7 
Gm7 Cm7 
Fm7 
Gm7 Bb D Cm7

Enviado por: Rene Junior

PUBLICIDAD